Eko Lyrics & Tabs by Brymo

Eko

guitar chords lyrics

Brymo

Album : Merchants, Dealers & Slaves nigeria PlayStop

I go go Lagos
go get money
I go change my life

Get honey
Fine fine girl
Dem go come mo mi
I spend the cash
Gbogbo won judi
Everybody knows
Mo mi igboro
One by one
Two by two
Eko
No let me go
Eko

Eko
No let me go
Eko
Your love e sweet me so
Eko
Love you, never let you go
Eko
Tell Titilope I know Lagos
She be fine baby
She dark and lovely
Nwa sisi
Fine fine boys dem dey like to taste
She no get time to waste
Tonight she mind I go spend the naira
One by one
Two by two
Eko
No let me go
Eko
Your love e sweet me so
Eko
Love you, never let you go
Eko
Tell Titilope
See you no carry come
carry go
Dance the way the show go
Shey you know.ha
Give me more
Want you so
Eko eko….eko eko
Eko eko….eko eko
Hmm hmm hmm
Ha ha ha
Eko
No let me go
Eko
Your love e sweet me so
Eko
Love you never let you go
Eko
Tell Titilope I…
Eko
No let me go
Eko
Your love e sweet me so
Eko
Love you, love you
Eko
Tell Titilope l...
I'm crushing on you too long
Pack my bags I'll be gone
Love is all I seek for
You let me down just too long

Like us on Facebook.....
-> Loading Time :0.0087 sec