Four Years Lyrics & Tabs by STYL-PLUS

Four Years

guitar chords lyrics

STYL-PLUS

Album : Back and Better nigerian PlayStop

FOUR YEARS;
S-T-Y-L-PLUS
Oh yeah, we still dey o

Four years don waka
We still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God o lawa ke si o, na your grace o
A dupe o.
1; Shifi
People talk say khaki no be leather
But we have stayed through the rain and the stormy weather
Whether dem like am or whether dem no send or whether dem pretend
We still dey o.
People talk say one day e go better
But I say na today, it� s already better

We still dey o.
People talk say one day e go better
But I say na today, it� s already better
For my left and my right
I see Tunde and Zeal
Wetin I fee-eel be say...
Repeat .
2;
People say we go breakup when we make money
But we have met and have stayed as a family
Zeal; Whether we fight o
Or whether we quarrel
Over money or girl
We still dey o.
People talk say na me go first go solo
Then I wander how they can see tomorrow o o
Where would I be without Shifi and Tunde e
Maybe I go wound e e e
Repeat ;
HOOK;
Baba a dupe o o o
Baba a dupe o o o
Baba a dupe o o o
Baba
3; Tunde
1997 was the year I met Shifi
Later we were joined by Lanre and Yemi
1998 Lanre passed away
Zeal came with a brighter day
2-0-0-3 came T-jazz and Joey
Sunky and Mekoyo produced Olufunmi
Oh how I wish Lanre and Yemi were here
But I thank you Lord cos

Like us on Facebook.....
-> Loading Time :0.0050 sec