Champion Lyrics & Tabs by eLDee

Champion

guitar chords lyrics

eLDee

Album : Return of the King nigeria PlayStop

Clap una hands now me say clap una hands
Eldee.number 1 i be the champion
None o' dem fit to pose any competition

Emi le n le men, oo so fun wan?
Clap una hands now me say clap una hands
Eldee.number 1 i be the champion
None o' dem fit to pose any competition
Emi le n le men, jen fi ye wan?
It goes one for the rhyme and two for the show
Three tuale as I collect my doe
Eh.I follow say make una shake body
Anytime I come around una go wan judi
Omase... trybesmen no dey sing again
E dey pain me o... emi gan I dey feel the pain
Mo de ti sun lo si yankee, yes oh!

Omase... trybesmen no dey sing again
E dey pain me o... emi gan I dey feel the pain
Mo de ti sun lo si yankee, yes oh!
Mi o fa gburu, pepper still rest o
Wan ni mo salo si greener pastures,
Eni to lenu ko ma so ohun to fe so
Mo tun ti de emi de logaa wan
Eyin temi e bami ko, e ba mi ko.say:
Ga ni anan zan fara da waka
In mun basu wuri sai su bata
Shi yaka sa muka dawo da sauti
Eldee... wan da bai so,.ubanshi
Mutani'n mu, ku taka rawa
Daga Bauchi da Jos, zuwa Kaduna,
Da Abuja, da Kano, har da Kebbi,
Yaushe za mu tashi, biyar da rabi
(Ni ne oga pata pata,
shugaba'n kasa (kasa) 2ce
If youre feelin me now, then get up on the floor
And let me take control, shake something
All up in'a d yard, you cant disregard,
Now grab a hold of your partner, move something
Thunder clap
Whine ya waist
Signal the plane
Scooby doo
Old school now...
Open, close, open, close
Galala, galala (eh!)
Bend down low,...
Galala (eh), galala (eh),
Swo, swo, swo
Ebami ko, say:
Omu bu Obi, number one, (ngwa)
Enweron onye di kam, (mba)
Omu bu Obi, number one, (gini)
Enweron onye di kam, (mba)
Murder dem, murder dem
Anytime diggi come, he come murder dem

Like us on Facebook.....
-> Loading Time :0.0088 sec