I Made It Lyrics & Tabs by Frank Edwards

I Made It

guitar chords lyrics

Frank Edwards

Album : Single Release blues PlayStop

I made it Frank Edwards
It's in my blood 8x
Thank God I made it

A winner by the spirit
I no fit just control it
Its in my blood now.
Its in my blood
Go put on ur lace
No trust we dey match up the place
Omo na by His grace
This one pass human race o
As I dey run my race
Baba God don give me grace
Na me dey run this place
See fresh like pastor Chris

Baba God don give me grace
Na me dey run this place
See fresh like pastor Chris
My God too good e no dey look face
2face stand na we be number 1
One by one we go dey carry dey go
Everyday we rise to the top o
Thank God I made it
A winner by the spirit
I no fit just control it
Its in my blood now.
See me wey I dey live this life wahala
God don bless me do this beat
Give me dat b come be a w
Omo wetin u go see e go play u all night
It doesn't matter who you are
It doesn't matter where you from
If you believe, you will receive
Same grace.
My God too good e no dey look face
2face stand na we be number 1
One by one we go dey carry dey go
Everyday we rise to the top o

Like us on Facebook.....
-> Loading Time :0.0078 sec